FAYTH FT. PENNY SKY - ATTITUDE

An amazing Young female artist (FAYTH),bombs out with a unique sound titled: “ATTITUDE”…In this song she featured an amazing upcoming artist “PENNY SKY”…This amazing sound is Produced by a famous DJ..(DJ MICKEY PERRY)
LIsten,enjoy and learn the lyrics!!


UHH UHH AHH ahh ahh
Nah nah uhh ahh uhh ahh ahh ahnn
(It’s FAYTH on this one eh) (MICHAEL)

Attitude attitude,baby change your attitude,make we no dey argue,no come dey do like that ahh ahh
Attitude attitude,baby change your attitude,make we no dey argue,no come dey do like that..

The way you gimme love o,you make my head dey turn o,the love wey u gimme strong o,no fit get enough o..
Even all the love wey u gimme so,Wetin go fit make a man come dey feel e crazy o
I give you everything you want o baby,
You tell me love e no go stop o baby,
No go dey follow all your friends come dey do me wayo yo yo,make you stop e ur attitude

Attitude attitude,baby change your attitude,make we no dey argue,no come dey do like that ahh ahh

I no dey like Wetin you dey do,calm down make we solve issues,
I cannot lie ,you’re are my heart,you’re my love
You’re my baby my baby eee
Honey eee
Sweetie ee
Johnny eee
Only you,only you,only you
(Only you only you only you)

Oh The way you dance to this,the way you look at me I still dey form gee
Baby you’re my 5&6 I will never lie to thee you stayed behind me e, when the money dey,when I never spray
When I no too get shey you dey for me baby
The way you dance dey exict me,that’s why me I no wan end this things,all the gen z wey dey for my IG
Baby girl na you I want oo
Baby can I get enough oo
Even when I no get all make u dance for me

when the money dey,when I never spray
When I no too get shey you dey for me baby
The way you dance dey exict me,that’s why me I no wan end this things,all the gen z wey dey for my IG (
(IG)

Attitude attitude,baby change your attitude,make we no dey argue,no come dey do like that ahh ahh
Attitude attitude,baby change your attitude,make we no dey argue,no come dey do like that.. (MICHAEL)
Share Image21 Plays2
Share Fayth ft. Penny Sky - Attitude
FB Share Twitter Share Share to whatsApp Email Share
14 Views Posted Jul, 2024 By Report
Advertisement

PLAY AUDIO BELOW


PLEASE RATE THIS POST!

Love It!
Nice! Not Sure! Poor! Hate It!

NEW HITS

*DJ TROY*
Audio Deejay, Music Producer & Vocalist Deejay, Music Produc...

*BADMAN LOVE - PAAKELLY*
Audio Ukwunna Kelechi Henry AKA Paakelly is a super talented...

*KOFFY BOY FT KULUSE LWAKA LESE (PROD BY MR P)*
Audio Another banger by koffy boy the power of god download a...

*KOFFY BOY FT KAF MAN NURTURE (PROD BY MR P*
Audio Another banger by koffy boyft kaf man nurture download ...

*KOFFY BOY AMA SIP FT KEL KEL ( PROD BY MR P)*
Audio Another banger by koffy boy-ama-sip ft kel kel download...

*BABA YOU DEY RUN AM - FRANKLYN*
Audio Music getting more interesting as Franklyn comes up wit...

*PRESSURE-RIXBRILL FT FUDONAKI*
Audio Pressure out now from extraordinary vibe boys rixbrill ...

*3GAR - WE OUTSIDE*
Audio A straight hit from 3GAR, the sensational fast rising A...

COMMENTS

HOME | ABOUT | POLICY | LOGIN

We bring you the best of Afrobeats in a safe mobile & user friendly environment. myAfroHits aims to pave the way when it comes to providing you with carefully, hand picked and best of Afro-hit, Afrobashment and hist from/by Africans all over the world. Our focus is to build a platform for upcoming artists enabling them to showcase their works/talents. we would work relentlessly to promote these artists! ©2020 OB Concepts Someone in Lagos Nigeria recently played best of Afrohits

FOR ENQUIRIES CONTACT US ON
email: info@myafrohits.com

©2024 myafrohits
Fayth ft Penny S... has been downloaded!
CHECK OUT myAfroHits TOP 10 HITS