FAYTH FT. PENNY SKY - ATTITUDE

An amazing Young female artist FAYTH bombs out with a unique sound titled ATTITUDE In this song she featured an. . .

amazing upcoming artist PENNY SKY This amazing sound is Produced by a famous DJ DJ MICKEY PERRY LIsten enjoy and learn the lyrics UHH UHH AHH ahh ahh Nah nah uhh ahh uhh ahh ahh ahnn It s FAYTH on this one eh MICHAEL Attitude attitude baby change your attitude make we no dey argue no come dey do like that ahh ahh Attitude attitude baby change your attitude make we no dey argue no come dey do like that The way you gimme love o you make my head dey turn o the love wey u gimme strong o no fit get enough o Even all the love wey u gimme so Wetin go fit make a man come dey feel e crazy o I give you everything you want o baby You tell me love e no go stop o baby No go dey follow all your friends come dey do me wayo yo yo make you stop e ur attitude Attitude attitude baby change your attitude make we no dey argue no come dey do like that ahh ahh I no dey like Wetin you dey do calm down make we solve issues I cannot lie you re are my heart you re my love You re my baby my baby eee Honey eee Sweetie ee Johnny eee Only you only you only you Only you only you only you Oh The way you dance to this the way you look at me I still dey form gee Baby you re my I will never lie to thee you stayed behind me e when the money dey when I never spray When I no too get shey you dey for me baby The way you dance dey exict me that s why me I no wan end this things all the gen z wey dey for my IG Baby girl na you I want oo Baby can I get enough oo Even when I no get all make u dance for me when the money dey when I never spray When I no too get shey you dey for me baby The way you dance dey exict me that s why me I no wan end this things all the gen z wey dey for my IG IG Attitude attitude baby change your attitude make we no dey argue no come dey do like that ahh ahh Attitude attitude baby change your attitude make we no dey argue no come dey do like that MICHAEL



PLAY AUDIO

Your browser doesn’t support HTML5 audio



YOU MAY ALSO LIKE

NEW

NEW AFROBEATS


DISCOVER BEST OF AFROBEATS


myAfroHits TOP 10


RISING STARS


GOSPEL


>>> GO TO MAIN SITE <<<